Killin Dem (feat. Zlatan)

Gbe body eh
It's Kel P vibes
Zlatan

This year we killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja
Je o mo, popo popo popo popo
Gbe body e, po grrrrrrr
Gbese gbese, gbe soul e
Eh eh grrrrrrr
Gbese gbese

Jojo kijo jo
Make you no dey filo kulo lo
Jolo mi jolo
Where the money, where the money nana nana, ahn ahn

Won ni elo ni (elo ni)
We making money rush rush like indomie (indomie)
Ah, suppose gety awardy, my Lordy
Baby sho mo Giuseppe Zanotti (Zanotti, ah)
Je o mo

This year we killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja

You are not Ayefele, so what's your excuse?
This is my time there's nothing you can do
Oya gbese bi eni to de fe ja Kung Fu
Ibile ibile mo wo le de, other rappers sonu
Oya who dey, who dey, who dey, who dey
Zlatan Ibile, Burna l'ewon lere
Won m'ogun pe l'efo won lo mu mi sere
Won gun yan mi kere nisin mo fimu won fan fere

Oya Halle, Hallelujah, rap ta lenu se bi ti suya
Ma je ko ya e lenu tin ba lo ra Beamer
Able God lasan legbo te lo n shiver
Ekule lo so fun toko toko
Mo ti wole ko ma needi kon dibo
Kapaichumaremarechupako, eruku ni mo ba to
Mo gbe Zanku wole, mo ni ko fade Shaku Shaku

This year we killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja

Yenyen o, yenyen o
Back in the days dem dey use me to yeye o, yeye o
What's on my wrist, on my neck e be Dia o, Dia o
I no dey look Uche, I dey denge o, pele o, ahn ahn

Won ni elo ni (elo ni)
We making money rush rush like indomie (indomie)
Ah, suppose gety awardy, my Lordy
Baby sho mo Giuseppe Zanotti (Zanotti, ah)
Je o mo

This year we killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja, ahn ahn

This year we killing them sha
It's STG



Credits
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Temidayo Rapheal Omoniyi, Peter Kelvin Udoma Amba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link