Closer

She's here o
Here o here o here iaah
Na she be the girl o
Gtchris for the ladies
Handsome for the ladies iaah
No be today no be today no be today
Wey me and you go Dey ohh
Our mission na to marry
Ibuezibumadu
Me and you we go Dey gbadu
Obeby girl you bad o
And na you me I Dey gbadu
Na you be the girl girl
Everyday you make my head Dey sweel sweel
You different from dem you nor be dem dem
Babe abeg do me do me jeje oo
Na you be the girl girl
Everyday you make my head Dey sweel sweel
You different from dem you nor be dem dem
Babe abeg do me do me jeje oo
Come closer come closer stay with me forever (Forever eh)
Come closer come closer stay with me forever (Forever eh)
Come closer (Ye eh)
Come closer (Ye ba)
Stay with me forever (Ye eh)
Forever eh (Ye wa)
Come closer (Ye eh)
Come closer (Ye ba)
Stay with me forever (Ye eh)
Forever eh (Ye wa)

So many other girls na you I choose o
Anytime I see you girl me I go garger
Malor far away can you please come closer
The way you Dey wyne am you be really bad person
Na you be the girl girl
Everyday you make my head Dey sweel sweel
You different from dem you nor be dem dem
Babe abeg do me do me jeje oo
Na you be the girl girl
Everyday you make my head Dey sweel sweel
You different from dem you nor be dem dem
Babe abeg do me do me jeje oo
Come closer come closer stay with me forever (Forever eh)
Come closer come closer stay with me forever (Forever eh)
Come closer (Ye eh)
Come closer (Ye ba)
Stay with me forever (Ye eh)
Forever eh (Ye wa)
Come closer
Come closer
Stay with me forever
Forever eh



Credits
Writer(s): Ebrimoni Godstime
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link