Too Blessed

Mage
These speakers are not ready
Eh-eh-eh-eh

Back in the day couldn't understand the boy been great
Really had to take a leap of faith
Then I found me a way so I just won't break
Since I drank that juice now I dey see way
I wanna use my bars to just testify
This day I was riding in this Taxify
The way brake take fail you go think say na test
Every breath that I take, I just know that I'm blessed

On the war front, ready to battle
Stay legit so make SARS no go catch you
'Cause for this world mehn, the things fit to mad you
Walahi na grace what we do swear they can't do
Devil wan use my head to dey catch cruise
I'm fighting the dark and I can't lose
Stunt on demons like say I be Tom Cruise
In a dark Suit, dark shades and my black shoes

Like tire wey burst, we too blessed
One blessing not enough, too blessed
Dem wan cut our light, useless
Dem no know say we too blessed

Like tire wey burst, we too blessed
One blessing not enough, too blessed
Dem wan stop our shine, useless
Dem no know say we too blessed

High speed chase 'cause they after the paper
But I don't chase bread my dad is the baker
Life of fame no go fit me
I say don't worry I'ma take it to my tailor
Mage, let the cat out the bag let the money get space
I'm too blessed, I'm winning all of the bets placed
I no fear, overcoming all of the threats faced
Demons in my path but I see dead snakes

It's a tey time something (something)
Blessing yapa how I go con dey struggle?
The flex legit mehn no be ponzi
Success stay shocking like say I be Von Doom
My name no be Victor, man I'm Femi
Giving you the medics when I'm rapping
In the blocks like Tetris
Got the linesman but I'm the referee
Game over now I'm resting

Like tire wey burst, we too blessed
One blessing not enough, too blessed
Dem wan cut our light, useless
Dem no know say we too blessed

Like tire wey burst, we too blessed
One blessing not enough, too blessed
Dem wan stop our shine, useless
Dem no know say we too blessed

Too blessed
Too blessed
Really no know say we too blessed
Too blessed
Too blessed
Dem no understand say we too blessed oh
(Like tire wey burst) too blessed, too blessed
Dem no know say we too blessed
Like tire wey burst, we too blessed
Dem no know say we too blessed



Credits
Writer(s): Samuel Ogaba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link