Gbona
Kilo kilo?
It's Kel P vibes
Jeun soke o, dem go dey jeun soke o
All my people dem go jeun soke o
Boss man, e go jeun soke o
When the gbedu dey enter body, enter body
All the girl, dem go shake their body
Dem go shake their body
Oluwa Burna, mo gbona feli, say mo gbona feli
You no get money, you dey call police
Me I dey laugh you gan ni
Hmmnn, gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi
O di woronpoto, ah, ye!
Dem say I dey craze, I no normal
But I dey spray you the money, onyeoma
You suppose to know say me no be newcomer
So my baby, make you no go dull am (No go dull am)

As I dey sing, dem feel the bass
Make all the people jump around
Make you dey listen well because I no fit shout
(I no fit shout)
No joking around (Ezioku), listen make I tell you
What it's all about (Gbekelebe)
I no fit tell you as water enter coconut
You sit down inside bus, you say you be boss
(Eh eh ehh), oya looku looku daadada
Looku looku daadada
See small pikin wey dey para, wey dey gagaga
Ki n lo sele papapa? Oh looku, looku looku daadada
Looku looku daadada
See small pikin wey dey para, wey dey gagaga
Ki n lo sele papapa oh?
When the gbedu dey enter body (yeye), enter body (Yeye)
All the girl, dem go shake their body (Yeye)
Dem go shake their body (Yeye)
Oluwa Burna mo gbona feli (Gbona oh, mo gbona oh)
Mo Gbona feli (Gbona oh, gbona oh)
You no get money, you dey call police (eh-eh-eh)
Me I dey laugh you gan ni
Hmmnn, gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi
(Mo Gbona feli)
O di woronpoto, ah, ye!
Gbona feli

Credits
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Piriye Isokrari, Peter Kelvin Udoma Amba
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.