Bad Boy Energy

Bad boy energy
All my guys them too dey para

Owo ninu bundle
Money wey Dey cause wahala

You see Ur girlie wan follow me
Say u no dey treat am well

I tell her make she come to my place
Me I no go kiss and tell o

All of my boys pull up in convoy
High tension with problem
Oshey
Mandema fresh and clean o
Man get sauce like Gino

All of my boys them pull up in convoy
High tension with problem
Oshey
Mandema fresh and clean o
Man get sauce like Gino

She tell me say she feeling the vibe
I don't what I'm feeling na money Dey my eyes
All my guys we Dey grind na Dollar We Dey find
Chairman wey Dey try na chairman wey Dey grind
No be lie

I'm a very bad boy
All man dem know
If ur girl come thru
She go get down low
Yuh
Omo We go bend am o

If she send aza
We go send am o ooh no

All my guys them rich ooh

We don't play no body no no
All my guys them fresh ooh

No hard drugs only kpolly yoh yoh
Tell all them girls make them jubady

The money long and the money
Chock chock

Tell all them girls make them jubady the money long and the money chock chock

Bad boy energy
All my guys them too dey para

Owo ninu bundle
Money wey Dey cause wahala

You see Ur girlie wan follow me
Say u no dey treat am well

I tell her make she come to my place
Me I no go kiss and tell o

All of my boys pull up in convoy
High tension with problem
Oshey
Mandema fresh and clean o
Man get sauce like Gino

All of my boys them pull up in convoy
High tension with problem
Oshey
Mandema fresh and clean o
Man get sauce like Gino

Bad boy Energy all of my guys too they para

Bad boy Energy all of my guys too they para



Credits
Writer(s): Osahenoma Okuomose
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link