Love Like This

Yo Possigee
Turn up the rythm ka dancehall aburn up
Mad
Highgrade Elevated
Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah
(Ra-) Samini, Mugeez (-ta-ta-ta-ta)
Bam-bilidy-bom, ba-dam, ba-dam

Oh, gosh! (Sexy girls)
Girl, I'm wanting you so bad, eh-yeah (for real)
And if you make we take it to another level
Like a man go be so glad

Mese, love like this (kpoi)
Girl, you are one in a million
Keep it straight and me move like a billion
Woma mete mu dɛ, ma meto nwom tada-tada-tadaa, eh

So me say love like this
Girl, you be one in a million
Keep it straight and I move like a billion (yeah)
Sake of you I dey sing song say that tada-tada-tadaa-da (kpoi)

All of my paddies, dem want get a hook up
But ebi me dey tear, so everything puke up
See gal if attention I get, I look up
A-mi alone, make I line the book up (mad up)
Kpoi

That be the reason why me love her
She dey keep me jigi every time, under the cover
Back inna the days, when I fit dey carry lover (yes, you know)
Now, I no dey fit dey cross no border
Kpoi

Emma pɛ mmaa (kpoi)
Yɛnka, Emma pɛ ladies (eh-ay)
Nanso ɔbaa wei ama me tiri bɔm
Ama 'ma' mentumi nyɛ hwee (tell them)

Me love all da girl dem
And every other girl dance and dem wine gimme 'baby'
But when mi take alook inside
I no dey see no other gal
You alone wey break me (mese)

Love like this (kpoi)
Girl, you are one in a million
Keep it straight and mi move like a billion
Woma mete mu dɛ, ma meto nwom tada-tada-tadaa, eh

So we say love like this
Girl, you be one in a million (uh)
Keep (yeah) it straight and I move like a million
Sake of you I dey sing song, say that tada-tada-tadaa-da

You see
She dey fit me lika a tire pon rim (kpoi)
She ablaze every second lika a fire pon weed
Know say me dey tire than weed
As she no 'ave time, she no eye don see (hold it)

She no bi libi, laba-laba (laba)
Wey she no dey do her thing, biribi bisi-basaa-basaa (basaa)
Shoddy no dey care about people dema matter (matter)
She be princess for town, but for room, Lady Gaga
Eh

Anytime when she see me
She no have time for the chat pan da BB
Ɔhwɛ m'anim too, me ara ne ne TV
I swear, she a-the finest inna da CD
Eh

Holl it up, gal, dema pre me
Everywhere mi go, gal, dem no wan free me
About in the world, dem keep on dreaming
Boko shiawɔ onu

Mese, love like this
Girl, you are one in a million
Keep it straight and me move like a billion
Woma mete mu dɛ, ma meto nwom tada-tada-tadaa

So we say love like this
Girl, you be one in a million (uh)
Keep (yeah) it straight and I move like a million
Sake of you I dey sing song say that tada-tada-tadaa-da (kpoi)

Oh, gosh!
Girl, I'm wanting you so bad, eh-yeah
And if you make we take it to another level
Like a man go be so glad

Eh-ay, eh
Tada-tada-tada-tadaa-ah
Eh, eh-eh-eh, tada-tada-tada-ah, yeah
Kpoi, hahaha
Eh, e-yeah, ay



Credits
Writer(s): Emmanuel Samini
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link