Te Ma

...
We dey go to Tema to find somebody
We dey hia directions so ask somebody
So easy to get lost in Tema
if you dont live here
The communities all dey look the same ooo
Going around in squares
The habour be different small
But that place b huhuuuhu
Make stop den ask the sugarcane seller
If fit show we lungulungu
We dey go to Tema to find somebody
We dey hia directions so ask somebody
Excuse us guy, e b like we lost
Mopɛsɛ mo kɔ he kwan ni nyɛ problem
We dey search some macho man by the port. (Aaahhhggggg)
Kamabum the killer, Ghana's number 1 macho
Eii... So you really wanna know where that macho dey
Ɛna monan deda fam awia ketee sei
eƐna wonso menhwɛ, wotiriso ayɛ grey
Saa macho guy no, port aa ne no fie
Just take your left, you see blue kiosk
Some kelewele seller dey, den two phone shops
Dirty river dey ihn back der, you no fit cross
Cos horror dɛnkyɛm dey
Dey gee bros
Well thank you charley, for your rapid directions,
Bye
Sɛnea mekaa no no kwan no nyɛ problem
He talk say make we go left for the next junction,...
Right?
Den e dey talk too fast for ma brain to function,...
Right
Before we left, we should have asked for paper, ...
To write
We dey go to Tema to find somebody
We dey hia directions so ask somebody
We dey go to Tema to find somebody
We dey hia directions so ask somebody
...



Credits
Writer(s): Hugo De Jes Trespalacios Chica
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link