Follow Me

Sabi boy
Chimaga on d beat
Oti ko won le lee'se oh
Ijo mi ko won le lee le'se oh eh-hi

Everybody wanna come follow me,follow me
Follow me, follow me, follow me go
Everybody wanna come follow me
Follow me, follow me,follow me,follow me go
Omo everything i do dem go want to dey do
Dem dem dey try follow me,follow me do
Everybody wanna come follow me,follow me
Follow me,follow me,follow me go

Ah ah ko won le'se oh (ko won le'se oh)
Oko won lese oh (ko won le'se oh)
A ko won le'se oh (A ko won le'se oh)

They call me real dongon and i answer that
Dont fight port harcourt and i answer that
Any boy rock high and i am run am
Emi know say me stand like i answer that
I say i no wan know
Me said i no wan know
If i dey lie make water carry me go
Make water carry me go (gbi gbi)

When me say chill it
Say that i here we can bell in (gbi)
O boys know the settings
We specialize in akokpa kwepi
We live in amo gon try take in

When me comfirm them think i'm an aqua
Na boy, na life fire rate,nalai kimbama dana
Baby come today, You see

Everybody wanna come follow me, follow me
Follow me, follow me, follow me go
Everybody wanna come follow me
Follow me, follow me, follow me,follow me go
Omo everything i do dem go want to dey do
Dem dem dey try follow me,follow me do
Everybody wanna come follow me,follow me
Follow me, follow me, follow me go

Ah ahh ko won le'se oh (ko won le'se oh)
O ko won lese oh (ko won le'se oh)
A ko won le'se oh (A ko won le'se oh)

No be say i no like unu
No be say i wan fight unu
Demma ride my style like bicycle
Demma high my style like high school
Demma put on me style like biscuit
Any boy try me i tell em never risk it
Dem fit know say man don twist it
Tha time when me dey me know
Them oh like kiffy

When me comfirm them think i'm an aqua
Na boy, na life fire rate,nalai kimbama dana
Baby come today, You see

Everybody wanna come follow me,follow me
Follow me, follow me, follow me go
Everybody wanna come follow me
Follow me, follow me, follow me,follow me go
Omo everything i do dem go want to dey do
Dem dem dey try follow me,follow me do
Everybody wanna come follow me,follow me
Follow me,follow me,follow me go

Ah ahh ko won le'se oh (ko won le'se oh)
O ko won lese oh (ko won le'se oh)
A ko won le'se oh (A ko won le'se oh)

I say,I no wan know
Me said I no wan know
If i dey lie make water carry me go
Make water carry me go oh (gbi gbi)
I say,I no wan know
Me said I no wan know
If i dey lie make water carry me go
Make water carry me go oh



Credits
Writer(s): Christopher Rudall, Ian Redman, Stuart Connor, Chris Henry, Tristan Henry
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link