Rizzla

It's Jfem production

Oya pass me ther rizzla (ebena)
Make I roll up the ginger (ebane)
Any style I deliver (ebane)
Anybody wey no like make dem comot there
'Cause them no get e liver (ebane)
Some of them na deceivers (ebane)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti visa (ebano)
Omo nbero, omo yen oh (omo, omo)
Omo mamarazi omo yen, oh (omo, omo)

Oshen bubble, oshen bubble
E be like you dey see double
You dey see double
When the gbedu enter you
Say e go dey ginger you
Them be think say we dey joke
Now they see say no be joke
As the matter develop
I say make I let you know
Say lati kekere (lati kekere)
Lati kekere n'imoti hustle
Moti'm bubble
Eh malo moto (malo moto), ginger me
Party oma sareju moto (oma sareju moto)
Sareju moto (sareju moto)

Oya pass me ther rizzla (ebena)
Make I roll up the ginger (ebane)
Any style I deliver (ebane)
Anybody wey no like make dem comot there
'Cause them no get e liver (ebane)
Some of them na deceivers (ebane)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti visa (ebano)
Omo nbero, omo yen oh (omo, omo)
Omo mamarazi omo yen, oh (omo, omo)

Koruko tito koruko gbaru olade
Koruko tito koruko gbaru olade
Koruko tito koruko gbaru olade
Koruko tito koruko gbaru olade

Oni lai la ila nla
Oni kpami kpoi dinlala
Neni mi o no like am rola nla
Baby I surrender
Oloshe de gbogbo ko togbo seye oh
I no know wetin to talk that day
That day wey you waka pass my way
Mi olegbaro omoge oh
Malo moto (malo moto), ginger me
Party oma sareju moto (oma sareju moto)
Sareju moto (sareju moto)

Oya pass me ther rizzla (ebena)
Make I roll up the ginger (ebane)
Any style I deliver (ebane)
Anybody wey no like make dem comot there
'Cause them no get e liver (ebane)
Some of them na deceivers (ebane)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti visa (ebano)
Omo nbero, omo yen oh (omo, omo)
Omo mamarazi omo yen, oh (omo, omo)

(It's Jfem production)
(It's Jfem beats)

Oni lai la ila nla
Oni kpami kpoi dinlala
Neni mi o no like am rola nla



Credits
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Joda Femi Victor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link